CONTEND.AD

Friday 11 January 2013

I HAVE DECIDED NEVER TO REMARRY AGAIN AND MY DECISION IS FINAL AND IRREVOCABLE - PASTOR CHRIS OKOTIE

Finally all this rumour of he will marry tomorrow he will marry next year don end shekina 

4 comments:

  1. is this news after all nobody dey force you to marry hisss shameless pastor

    ReplyDelete
  2. I beg make him go relax! So as young as he is, if him no marry where he go dey pour him conggy??? Guess fornication nor ard for naija

    ReplyDelete
  3. divalicious diva12 January 2013 at 20:07

    abegg?????????dis guy should go ve some sleep so irritating haba, next plssssssssssss

    ReplyDelete
  4. abeg oga pastor pack well, instead marrying one decent woman to help you for old age you dey plan to dey corner make the young girls for your church, God is watching you

    ReplyDelete