CONTEND.AD

Saturday 16 March 2013

"MY OGA ON TOP" - A POEM BY NOLLYWOOD DIRECTOR CHARLES NOVIA

‘My Oga on top,
Make you chop so me sef fit chop
Nor finish the water for my cup
Or wetin I go drink if you nor stop?
My oga on top,
nor drive pass my bus stop
becos you dey Aso Rock.
Nor forget say me sef wan chop
from dat national sower sop.
My oga on top,
Nor chop cake come give me lollipop
Or else your show go flop.
I don warn you, my oga on top.’




CHARLES NOVIA

4 comments:

  1. Nonsense coming from a whole charles novia. CRAP

    ReplyDelete
  2. Eхcellеnt, what a web site it is!

    Τhis wеbѕite ρresents helpful data to
    uѕ, kеep it up.

    Here is my ωeb-site - iphone repair damansara

    ReplyDelete
  3. Eхcellent aгticlе. I'm experiencing many of these issues as well..

    my web site ... Iphone repair selangor

    ReplyDelete
  4. I wаs recommended thіs blog thrοugh my cousin.
    I am nο longеr surе whether this submit is wгitten thrοugh hіm as nobody else realize suсh exact approximаtely my prοblеm.
    Үou arе incredible! Thank you!

    my blog - ipad 2 screen repair bangsar

    ReplyDelete